Ye paa! ! hungry dey fire me
Like say dem carry electric wire me
My belle dey mama me
Head sef com dey hammer me
Gari don tire me
Make somebody com hire me
Before NYSC fire me
This poem has not been translated into any other language yet.
I would like to translate this poem