Tif Na Tif Poem by Ekwueme Kelechi

Tif Na Tif



I no go kol nems
Bet de plenti
For di biges West Afrikan kontri
Di kontri dia Oga de kol country kwantri

Wetin de pen mi bi se
Dey don get kostomaizd nem
Wey bi govament tifs
Na dia own pen pas

If tu tif na job
I go bi laik baba T wey de sopot brum
If in bi job
I go wan bi laik statue man

Evunif do kontri come dey laik America
CCTV no fit catch dem

(c)EKWUEME KC

Thursday, June 7, 2018
Topic(s) of this poem: satire
COMMENTS OF THE POEM
READ THIS POEM IN OTHER LANGUAGES
Close
Error Success