Obatala,
have we offended you?
Orunmila, Baba Ifa
whey you dey?
Chukwu,
shay you dey sleep
or
our sacrifices no good enough?
Esu,
don take over Naija
and make am jagajaga,
dis contri whey get everything
don become contri
whey get nothing!
Wetin we go do?
wetin we need to sacrifice
to
make things better?
This poem has not been translated into any other language yet.
I would like to translate this poem