Niger why u no wan develop
you don too tey for this same spot o
why you refuse graduate from this level
pepple wey una gather gain freedom don grow finish
Even your close neighbour dem Gala don leave u move
our soil good, every where for Niger na so so green grass full am
without fertilizer throw seed anywhere my brother e go germinate
I don't really know if we are cursed with a cause
look other country wey una gether get oil
Bros Niger make I no go near Dubai o
it disturbs me to say our leaders are corrupt
hmmmmmn if dem no change all dem big belle go erupt
This poem has not been translated into any other language yet.
I would like to translate this poem
I enjoyed reading this, Gbenga. Thank you