Ezam tu de bone bone fes
In no de alaw pesin enjoy
Na im kill everitin
Wey konsain buk
Di kain rizot
Wey she don giv pipo
Don du tu du big beria
Tok ezam pipo go jus de sick sick
Na ezam mek pipo
Bigin de rait lov leta
Becos se de kwestio no de smai
Pesin go rait finish
Rizot go bi
Laik wetin dey mak for in vileg
(c)EKWUEME KC
This poem has not been translated into any other language yet.
I would like to translate this poem